Soundtracks: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

List of artists: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #


For Instance


2face Idibia Lyrics

 

For Instance Lyrics

For Instance by 2face Idibia


Jhii!
Eh!
Who dey
Wetin dey talk
Ooh
Chai
Eh!... No be small thing o... Eh
Yeh!
Ala Oyi e!... Ala Oyi e e!
Ala Oyi e!... Ala Oyi e!
Eh!
See
For instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be the one wey dey make plans
For all man to benefit Abi
To make we disagree
To Abi to create chance
But now am not of importance
Cos now I am looking from a distance
And That's why you give them the chance
To do us... and turns to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Dey create excuse dey use excuse to buy chance
Ai, dem know I know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, lord
Oh! my God!
Ala Oyi e!
The thing, what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say it's so so... Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow s
... Ala Oyi e!
Feel like This thing is affecting your thing
And is killing your soul... Ala Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you see
Wey make you ala oyi eh
Ala oyi eh
See this type of thing we we dey feel ing
Dey make me dey want to dey to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to dey to dey... Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery for better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey, dey play pranks
On top the people wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart So
Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so so... Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so... Ala Oyi e!
Feel like This thing is affecting your thing
And is killing your soul... Ala Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you see
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey feel ing
Dey make me dey want to dey to dey... Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to dey... Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to dey to dey... Ala Oyi e!.
Ala Oyi e! for the thing wey u see wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e!...
Make we dey give chance...
Instead of gather money dey France...
Ai! hmnn No to dey come dance...
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e e!... Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
[Till fade]



A-Z Lyrics Universe

Lyrics / song texts are property and copyright of their owners and provided for educational purposes.