Soundtracks: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #

List of artists: A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z #


Music Video

Count Me Out


by Joeboy

 

Count Me Out Song Text

Count Me Out by Joeboy


I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don't understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye

Now you see me 'pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can't hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about ye
No fit count me out
Motherf**ker no fit count me out
'Cause I no dey shout doesn't mean I don't know what I am about o na



A-Z Lyrics Universe

Lyrics / song texts are property and copyright of their owners and provided for educational purposes only. Translation: letra, paroles, liedtexte, songtext, testi, letras, текст песни, 歌词, كلمات الأغاني, गाने के बोल, mga titik ng kanta.